if money no dey ft. Fizu Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
(And all my man them badder than)
Fizu baba dey oh
Woah!
I dey move like a sabi boy
Everywhere we go them go sabi us
Oluwa ośhe
From night to the early morning
I've been in my space
I've been writing songs
There's no holiday
And all my man
Them badder than
The way we hold
Make the others screaming mogbè
My girls them sharp
No worry
Their body banging
Like say DJ dey play
If man no get the money
E dey pain me for body
Aboy them no dey tell person
Bills want to kill somebody
Na only God dey save person
If I no hold the money
E dey pain me for body
Aboy them no dey tell person
Pressure want to kill someboy
This type of life I never see (tell me have you seen!)
No no no no no
Me I never see oh
Koye mi oh (Oh no no)
No no no no no
Me I never see oh
Koye mi oh (Oh no no)
So many shits going on
Man still dey pray
Lord I'm hoping
For my happy days
Bad belle them ah come my way
But the Lord has lead astray
Me i just want dey my dey
So make you sef dey your dey
Making money moves differently
Make nobody come dey pressure me
Jaiye from night
To the early morning
Shoutout to my friends and family
And shout to my girl wey dey stand by me ohh
(Oh no no no oh)
If man no get the money
E dey pain me for body
Aboy them no dey tell person
Bills want to kill somebody
Na only God dey save person
If I no hold the money
E dey pain me for body
Aboy them no dey tell person
Pressure want to kill someboy
This type of life I never see (tell me have you seen!)
No no no no no
Me I never see oh
Koye mi oh (Oh no no)
No no no no no
Me I never see oh
Koye mi oh (Oh no no)