Get down ft. GabzOutlaw Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Baby I just wanna get down
Me and you forever
Call you omotenna
Make we just Dey flow Dey go like river
Baby I just wanna get down
Me and you forever
Call you omotenna
Make we just Dey flow Dey go like river
This kele wey fine o, kele wey sweet o
Everybody's type o everybody's spec o
I no wan waste time I just wan flirt o
Ahyayaya
Ani omo yen fine o, omo yen sweet o
Everybody's type o everybody's spec o
I no wan waste time I just wan flirt o
Ahyayayayayaya
The way you Dey gimme biggy booty e Dey bend down
Me I just dey rush dey comot my pillar
She do me t something better
Tell me make I chilax
Omotenna ti la
She tire
She say can we get down, bend down
Can we be together
Treat me nice i will treat you better
Oroma Stella
Je ka Jo lor fela
Every night je ka jo ma rira
London girl when I sight you in all black
Bad baby girl you're so guilty in your off-white
Gimme the side eye
Baby don't stop that
Put it all on jah so she no go give me tough time
Time na money so I spend it all on watch
They wan kill my shine so I put it all on God
See I as I Dey rhymes gabz too dey para jorr
And if you later go court make I be your Femi falana
See my love for you girl it can never get faded
Mad over you me I go Runtown naked
Meeting in my bed
There's a meeting in my bed
Come dumebi spread your leg
I like it when you call me big head
So whine for me girl
Whine for me go down
It's a shutdown
Your body fit to cause lockdown
Rampapa Rampapa
I fit shoot another man down cause this girl bam
No go do me janglover
For your matter baby I'm a lover
If you need me I'll be over
For the past few days I've been sober
Body mighty like Jehova
One man squad she's a loner
Losing my breath I'm in coma
Very funny boy I'm a joker
Ahh
Oroma let's flex o
Flesh to flesh o
Pull up with your friends o
Friends with the chest o
Wetin dey your baka
E dey carry all my sense o
I no wan stress o
I just wan flex o
Baby I just wanna get down
Me and you forever
Call you omotenna
Flow Dey go like river
I just wanna get down
Me and you forever
Do that thing like a guitar
Make we just dey flow Dey go like river