
Active Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Ha ENA
Back in the days we dey hustle from oluyole my jigga
Damn we dey run town we dey run cardiff normally ah
Dem boys on trips we dey run cheese kosi wahala
Send nobody father as we enter hmm
Don't, don't change your mind
Don't change your mind
Party tonight
Party all night
Dont, don't change your mind
Dont change your mind
Party tonight
Party all night
Active, gone are the days when we struggle for money
For my party, we elevate so we no see nobody
Wonto thirty, wey dey ball like usain no worry
Inna bugatti, hmmm
Titikati, hhmmm hmmm
Elelelele o mama
Elelelele o mama
Elelelele o mama
They can't fight us
They wan tie us
Melanin phytons
They try track us
They wan try us
But they can't find us
Nobody fit kill my shine cause
You no fit to kill sunshine sunshine
Me i link my babe from china
She be original not china
Dont, don't change your mind
Dont change your mind
Party tonight
Party all night
Dont, don't change your mind
Dont change your mind
Party tonight
Party all night
Active, gone are the days when we struggle for money
For my party, we elevate so we no see nobody
Wonto thirty, wey dey ball like usain no worry
Inna bugatti, hmmm
Titikati, hhmmm hmmm
Elelelele o mama
Elelelele o mama
Elelelele o mamea