Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

I no Dey okay naso

I Dey on the low

As i dey give them d vibe dem Dey Jo

Shawty take am easy I tell her make she low

See as my gbedu just Dey flow and

I no Dey flop

I no go stop

See me heading right to the top

I don show

I don show

Dem be hating praying for my down fall


I no Dey flop

I no go stop

See me heading right to the top

I don show

I don show

Dem be hating praying for my down fall


Dem be praying for my downfall

But e no fiit work

I get baba God

I no fit stop

Many things wey my eye don see Tenu ko le so

I nor Dey worry myself

I nor Dey phoor


I no Dey flop

I no go stop

See me heading right to the top

I don show

I don show

Dem be hating praying for my down fall


I no Dey flop

I no go stop

See me heading right to the top

I don show

I don show

Dem be hating praying for my down fall


Life is stressing

And I'm just in my 20s

Pray for blessings

Big Money Bigi Flexing

I can see dem try to hold me down

Dem nor fiit stop my shine

Cuz nah for life (for life)

I no Dey flop

I no go stop

See me heading right to the top

I don show

I don show

Dem be hating praying for my down fall


I no Dey flop

I no go stop

See me heading right to the top

I don show

I don show

Dem be hating praying for my down fall


YHB Cooking on The beat yoo

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status