HAPPINESS Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Iyo Koko
Iyo koko o o o
Iyo Koko
Iyo koko o o o
Love your neighbor as yourself o
No do wetin go make am dey vex
Just show love, make you never forget
Do the things wey go make God dey bless you
Do to others what you want o
Stay together like one family
No dey hate, no dey make enemies
Make we try to dey live happily
I like to tell you my brother,
No dey bother yourself
I like to tell you my sister,
Make you no bother yourself o
This life we dey e no matter
Whether your problem big pass
Or your problem small pass
Let's just have a good life
Ale le o (Ale le o)
Ale le o (Ale le o)
Ale le o (Ale le o)
Uuu le le o (Ale le o)
Ale le o (Ale le o)
Ale le o (Ale le o)
Ale le o (Ale le o)
Uuu le le o (Ale le o)
Happiness is free (Happiness is free)
Living joyfully (Living joyfully)
Make you no dey carry your problems for your head O ha
Happiness is free (Happiness is free)
Friends and family (Friends and family)
Everybody coming together, living happily
Come and join me sing o
Iyo Koko
Iyo koko o o o
Iyo Koko
Iyo koko o o o
I like to tell you my brother
No dey bother yourself
I like to tell you sister
Make you no bother yourself o
This life we dey e no matter
Whether your problem big pass
Or your problem small
Just dey happy dey go
E get as e dey do me eh for mind (Eh for mind eh)
E get as e dey do me eh sweetheart (Eh sweetheart eh)
E dey do me to tell you
Make you dance out your sorrow
Giving God all the glory
No matter the condition eh
Ale le o (Ale le o)
Ale le o (Ale le o)
Ale le o (Ale le o)
Uuu le le o (Ale le o)
Ale le o (Ale le o)
Ale le o (Ale le o)
Ale le o (Ale le o)
Uuu le le o (Ale le o)
Happiness is free (Happiness is free)
Living joyfully (Living joyfully)
Make you no dey carry your
Problem for your head O ha
Happiness is free (Happiness is free)
Friends and family (Friends and family)
Everybody coming together, living happily
Come and join me sing o
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
It's your boy Godwyn ehhh