Dákun Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Yea yea yea yea
It's Dabexy on this one
Oh oh oh oh
Our love dey pepper their head o
Romeo Juliet nibo
When people see us
The way we be doing
Be making them shout
Couple goals
Because our love they choke o
E choke o
Yea yea
(Yea yea..... Yea yea)
But I see sey you don dey move one kain
Small thing you go dey give me lie
I'm seeing that
You're moving reptilian now
It's too much to follow
A hard pill to swallow
Got me feeling hollow
(Hollow)
I carry you for head oh you know
Wetin you find go carry philo
Open your mouth dey lie give me
(I'm for you, you're for me)
(My woman my woman)
Be like u go make me craze
On top your matter I no wan craze o
Ahh
Na why me I dey beg my God o
Dákun
Oluwa Ma jẹ kin sọnu
Tori alaini tẹlọrun
Tori koleyamilẹnu
Yamilẹnu kẹ
Dákun
Oluwa ma jẹ kin sọnu
Tori alaini tẹlọrun
Ọlọhun ma jẹ kin dẹṣẹ
Mi o ni dẹṣẹ o
Baba mi Dákun
Baba mi Dákun
Baba mi Dákun
Baba mi Dákun
Dákun Dákun o
Dákun Dákun o
Dákun Dákun Dákun
Dákun Dákun o
All around me
Baby all I wanna see is loving
Back to basic
Oh I don suffer
Why'd you have to go far
Now you'll lose your lover
You'll lose your lover
I carry you for head oh you know
Wetin you find go carry philo
Open your mouth dey lie give me
(I'm for you, you're for me)
(My woman my woman)
You no go make me craze o
You no go make me craze
Na why me I dey beg my God o
Dákun
Oluwa Ma jẹ kin sọnu
Tori alaini tẹlọrun
Tori koleyamilẹnu
Yamilẹnu kẹ
Dákun
Oluwa ma jẹ kin sọnu
Tori alaini tẹlọrun
Ọlọhun ma jẹ kin dẹṣẹ
Mi o ni dẹṣẹ o o
Dákun Dákun o
Dákun Dákun o
Dákun Dákun Dákun
Dákun Dákun o
Dákun Dákun o
Dákun Dákun o
Dákun Dákun Dákun
Dákun Dákun o