Loading...

Download
  • Genre:Swing
  • Year of Release:2023

Lyrics

Yaws-fireboy Dml - MONTAGE CODE

...

Yawa – Fireboy DML

Man on a mission

I see no competition

And I mind my business

God is my witness

They don't see my vision

Omo ologo jeje mi mo n lo oh

One in a million

Wetin dem talk say I do now?

Yawa dey oh

Yawa dey oh

Yawa dey oh Ojojumo lo n soro mi

Je kan ma nue nue nue

Yawa dey oh

Yawa dey oh

Yawa dey oh

Ojojumo lo n soro mi

Je kan ma nue nue nue

Kilotunde kilotunde

Ki le tun fe, ki ni mo se?

I dey jejely go my way

But dem say, dem say

Kilowade kilowade

Kiletunfe kini mo se?

I dey jejely go my way

Anything, anything I say

Dem say

Yawa dey oh

Yawa dey oh

Yawa dey oh

Ojojumo lo n soro mi

Je kan ma nue nue nue

Yawa dey oh

Yawa dey oh

Yawa dey oh

Ojojumo lo n soro mi

Je kan ma nue nue nue

Je kan ma so lo

I no fit dull, I no kill person oh

Mi o n s'omo isolo

I be sure boy

I no thief person own

Enter my convoy

We dey burn up

I don dey smoke igbo

One bang tun ti roll up

Mo ti jogor

I no see person ohhh

Don't give a fuck anything you talk

I did more than enough, I've been on the block I've been giving it all on the dance floor

24/7 'round the clock and I swear to God (ou) Awon temi wan gbomigan

365 days we de burn it up

Life on the road always on the go

We de cho! De rigimarol

Omo

Kilotunde kilotunde

Ki le tun fe, ki ni mo se?

I dey jejely go my way

But dem say, dem say

Kilowade kilowade Kiletunfe kini mo se?

I dey jejely go my way

Anything, anything I say

Dem say

Yawa dey oh

Yawa dey oh

Yawa dey oh

Ojojumo lo n soro mi

Je kan ma nue nue nue

Yawa dey oh

Yawa dey oh

Yawa dey oh

Ojojumo lo n soro mi

Je kan ma nue nue nue

Yawa dey oh

Yawa dey oh

Yawa dey oh

Yawa dey oh

Yawa dey oh

Yawa dey oh

Ojojumo lo n soro mi

Je kan ma nue nue nue

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status