BALLIN ft. Olalex Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Life nah turn by turn
Everybody go blow one by one
Many things eyes don see,mouth no fit talk
Ile aye yi ko n se fun enikan
Normally man must to chop
Things wey I no wan do plenty gan o
But choice no dey,you gaz make the dough
Make everybody celebrate, bamijo o.
Yeh,mo fe lola laye
Me and my goons, ka jo lo ma jaye
Steady balling lalale Friday
I wan even take mama to Marley
Yeh,mo fe lola laye
Me and my goons,ka jo lo ma jaye
Steady balling lalale Friday
I wan even take mama to Marley.
Shawty wanna go for long
Guess u wanna act along
Cause am the king of the party
Right from the starting
Lyk 10 over 30
Yo
Dem wan make me fall
me no fit dull
Face one or two me dey face 4
Flex for the night many kele we dey ball
Party party many many disturbing calls
Yeh, mo fe lola laye
Me and my goons, ka jo lo ma jaye
Steady balling lalale Friday
I wan even take mama to Marley
Yeh, mo fe lola laye
Me and my goons,ka jo lo ma jaye
Steady balling lalale Friday
I wan even take mama to Marley
emi fe ma jaye
New new currency ninu aparte
Steady balling lalale Friday
I wan even take mama to Marley.
emi fe ma jaye
New new currency ninu aparte
Steady balling lalale Friday
I wan even take mama to Marley