![TGIF](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/06/28/e809a45eb8f042cf8952018f1b3c1c05_464_464.jpg)
TGIF Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
TGIF - QWISE
...
Guys TGIF
TGIF
TGIF
TGIF
TGIF
We only live once
For a very short time
As the money don enter
Me and my guys we outside
Ti owo ti wole now
Nothing fit bother me right now
Ti owo ti wole now
Nothing fit bother me right now
Watin Una want talk
If e no be money matter
OGA shut up
Cho Cho
No Dey bring kobo
Hope you know no long talk
Watin Una want talk
If e no be money matter
OGA shut up
Cho Cho
No Dey bring kobo
Hope you know no long talk
Pim pim on a highway
Thank God it’s Friday
Pim pim on a highway
Thank God it’s Friday
Thank you lord oo
For everything that you’ve done
If na human being everything go don spoil
Thank you lord oo
For everything that you’ve done
If na human being everything go don spoil
Olowo tio jaiye ohun Lomo
Ohun Lomo
No be everyday but sometimes make your self happy
Problem no Dey finish my brother shey you hear me
I thank God say I no Dey gbobi
I’m healthy as you can see
I Dey carry my Body for real
Oh lord I’m thankful
For the things wey you do for me
I’m great full
Thank you lord for everything that you’ve done oh
If na human being everything go don spoil
Thank God for life
If no be God man for don kpaiiii
Nothing fit shake me God Dey my back
Wonfe timi si panpe won fe yowa
Nibo ti mo ni Olohun
Perry Richie
ÏGBÄLÖDË to wor gucci
Thiago make we Dey go
Travixx na my person
Your face show morie dammy
Yemi fundz your head Dey there
Gbe body eh biti coded
Dj k berry international dj toh gbeshe rin
Hypeman morgan Dj Emexly
Dj Headies
Gbewon rin
Mo ni ko gbewonrin
General Monie