L'ale friday ft. Prod_rvmen Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
L'ale friday o
L'ale friday o
L'ale friday o
I gotta meet with sade o
But I dey live far away o
But ko se f'ara we o
Love wey I get e mad eh yeah
You know you're my type
Nuh finna go waste my time
Say na you go dey my side
And nobody divide us
Say I dey wait for you to correct me
All the wrongs yeah that I'm doing
Say na me go rock your body
And you no go ever lonely
Come shake something
Make I spray you my money
And if anyone worry
No fit go without drilling
Shock me shock me
As e dey go if you just go dump me
I no go fit to dey come dey worry
Or come dey beg you and say sorry yeah
No worry
No worry I won't say nothing
All for my head e dey b like plotting
Only you just dey do your thing
If you wan leave you leave
No dey find ah ah
If you wan do your thing
No dey find me ah ah
Say na only my way dey pure
Why are you insecure
Nobody fit be saint
Say you go do your thing
Could be your type of nigga
But you dey follow dem dey do yanga
See me I no get kanta
Cus I go follow you for your matter
See me I fit be coke
And na you go dey answer fanta
Say I go play my role
I no go leave you for no brother
Say me and you ease
And if you no want you go fit leave
Talk about me I'm a big steez
And you still find me attractive
Talking about your waistline
You still got a lot of ways ah
Girl you're specially designed
I no fit resist your back ah ah
Shock me shock me
As e dey go if you just go dump me
I no go fit to dey come dey worry
Or come dey beg you and say sorry yeah
No worry
No worry I won't say nothing
All for my head e dey b like plotting
Only you just dey do your thing
If you wan leave you leave
No dey find ah ah
If you wan do your thing
No dey find me ah ah
Say na only my way dey pure
Why are you insecure
Nobody fit be saint
Say you go do your thing