GRACE Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Many thing way I don see
Way your eyes never see
If I tell you what I see
Way your eyes never see
My brother feel so good
My brother feel so good
Oh no grace I pray for
I be Dey give dem many vibes
And the flavor
Dem be Dey see me every day but can't mention
This kind life so good
Not by pension
Wani kiloni
Kiloni kiloju
Kilogbe malo juru
This kind of life way you see
And Na by grace I no go thief
Igbegbe igbegbe
This kind of vibe way you chop
You go seke
And I go dem many vibes
Then is okay
And them go see me
round the world loke loke
I don Soji
Shey oti soji
Commot body
Na you sabi
I no go theif
Brother no go try reason me
Brother no go try reason me
And if I tell you all my story
Na by grace and by glory
I pray for the days everybody
Gonna know me
Oh no oh no oh no oh no oh nooo
Igbe igbe
Igbe igbe ti gbe
I fortified when I tell you
I go pray for that Day
Me I no go run away
Not to stay far away
Me I go Dey my lain
Brother make I feeling everyday
Life way you see Na my grace
Brother I no play
Oh no oh no oh no