PHBL Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Hello? Hey
Yeah, I know I've been meaning to call, but
There's just something I gotta tell you that I can't
I don't know, I mean, I just... I don't know how to say this, but
I've met someone else, and
I... I love him
Goodbye
Catamatophia
Hilaboi kilode na
Normally I no want to vex
But for your love
Wey I don invest
Sey you wan lemme like?
Baby you know say me dey try my best
Normally I no want to vex
But for your love
Wey I don invest
Sey you wan lemme like?
Everyday you dey talk about your EX
See the way you Dey do me
Never knew you were dating that your roomie yeah
You don cast me
Na why my friends dem dey buuu me yeah
Normally I no want to vex
But for your love
Wey I don invest
Sey you wan lemme like?
Baby you know say me dey try my best
Normally I no want to vex
But for your love
Wey I don invest
Sey you wan lemme like?
Everyday you dey talk about your EX
See the way you Dey do me
Never knew you were dating that your roomie yeah
You don cast me
Na why my friends dem dey buuu me yeah
See the way you Dey do me
Never knew you were dating that your roomie yeah
You don cast me
Na why my friends dem dey buuu me yeah
Sey you feel my pain?
Omo sey you feel my pain?
Sey you feel my pain
This kind thing Dey cause migraine
Sey you feel my pain?
Sey you feel my pain?
Sey you feel my pain?
Stop messing with my brain
I say make I come try my luck?
You gimme love now I don love up
You got me catching feelings
Omoge you Dey deny me
I say make I come try my luck?
You gimme love now I don love up
You got me catching feelings
Omoge you Dey deny me
See the way you Dey do me
Never knew you were dating that your roomie yeah
You don cast me
Na why my friends dem dey buuu me yeah
See the way you Dey do me
Never knew you were dating that your roomie yeah
You don cast me
Na why my friends dem dey buuu me yeah
Sey you feel my pain?
Omo sey you feel my pain?
Sey you feel my pain
This kind thing Dey cause migraine
Sey you feel my pain?
Sey you feel my pain?
Sey you feel my pain
Stop messing with my brain
If you no like me
Omo make you talk oh
This heartbreak wan turn me to psycho
Many girls Dey
Wey Dey for the line oh
If dem call me I go press decline oh
My friends Dey wey no even like you
Dem see you with uncle Jude
Later say make I come through
This heartbreak don turn to two