Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

What they sup

The money go they come

When if e no be money mata

Say d boy no go come

And as them want to see me fall

Forever me I go stand tall

When if e no be money mata

Say d boy no go come


Now d money don they come

Dem they confirm

Confirm dem dey confirm

Para boi dem dey confirm

Dem dey confirm dem dey confirm


Para boi Don dey blow (jatto)

D money don dey come(jatto)

Now d boi Don dey ball(jatto)

Emi ni jatto o oooo

Say d money don dey come(jatto)

Na d boi Don dey ball o(jatto)

Emi ni jatto oo


Ye

I Don still drop another one

That one ago that one na vibe

The only thing wey dey my mind

Money) money na dey for all of my mind


Shagadi was a ghetto

Ghetto raised fine Boy jatto

My music travel Don go

Oluwa wen me sef me go blow

Shagadi was a ghetto

Ghetto raised fine Boy jatto

My music travel Don go

Oluwa wen me sef me go blow


Para boi Don dey blow (jatto)

D money don dey come(jatto)

Now d boi Don dey ball(jatto)

Emi ni jatto o oooo

Say d money don dey come(jatto)

Na d boi Don dey ball o(jatto)

Emi ni jatto oo


Now d money don they come

Dem they confirm

Confirm dem dey confirm

Para boi dem dey confirm

Dem dey confirm dem dey confirm


Shagadi was a ghetto

Ghetto raised fine Boy jatto

My music travel Don go

Oluwa wen me sef me go blow

Shagadi was a ghetto

Ghetto raised fine Boy jatto

My music travel Don go

Oluwa wen me sef me go blow


I Don still drop another one

That one ago that one na vibe

The only thing wey dey my mind

Money)

EMI NI JATTO

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status