Same Boy Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
My brother, roll me one blunt, make I blaze o
Gimme shots of Hennessey, make I gbess oo
Say your soap work, Omo nah by grace o
You say you wanna corner me, abi you dey craze o, oh
When I no getti doe, I dey lay low
Sapa gimme legover but I say NO
6 o'clock, ma alarm don dey ring o
Na to hustle for d cheddar, not to sleep oh
Bad belle, wanna pull me down
for my case, dem travel go Minna
But can you really see me now
na me be the same boy, dem tell, go siddown
Now your girl, wanna do me nah
When she hear my song, she dey boogie down
And you no go fitto deny
na me be the same boy, wey dey pull d crowd oh
Ghetto boys, call on me o
City boys, call on me o
Young and old, dem dey call on me o
Even your girl self, wanna kolobi ooo o
Ghetto boys, call on me o
City boys, call on me o
Young and old, dem dey call on me o
Even your girl self, wanna kolobi ooo o
Now, dema surprise because they see me pon their telly
Now, dema surprise because they see me pon their telly
Now, dema surprise because they see me pon their telly
See me Pon their telly na, see me Pon their telly
Now, dema surprise because they see me pon their telly now
Now, dema surprise because they see me pon their telly now
Now, dema surprise because they see me pon their telly now
See me Pon their telly now, see me Pon their telly now
Dem say comment tu t'apelles, i say, je m'apelle krynz
If u want me for the show, you gotta pay, please
Shey na speaker wey you get abi na earpiece
Get high on the vibe, like say you dey burn trees
For the mulla sef, I dey try my best
Making sure I stack d Milli, if you like you vex
No pour sand sand for my garri, say na beg I beg
And No be you holy pass, so my brother REST
Bad belle, wanna pull me down
for my case, dem travel go Minna
But can you really see me now
na me be the same boy, dem tell, "go siddown"
Now your girl, wanna do me nah
When she hear my song, she dey boogie down
And you no go fitto deny
na me be the same boy, wey dey pull d crowd oh
Ghetto boys, call on me awnn awnnn
City boys, call on me awnn awnnn
Young and old, dem dey call on me awnn
Even your girl self, wanna kolobi ooo ooh
Ghetto boys, call on me awnn awnnn
City boys, call on me awnn awnnn
Young and old, dem dey call on me awnn
Even your girl self, wanna kolobi ooo ooh
Bad belle wanna pull me down
For my case demma travel go Minna
But can you really see me now?
Na me be the same boy them tell go siddown
Now your girl wanna do me now
When she hear my song she dey boogie down
And you no go fitto deny
You self no go fit deny