Man Dem (Remix) ft. Dewz & Vcee Tha Real Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Wo wo wo wo wo o
Man dem
Man dem man dem man dem
Man dem
Man dem
Man dem man dem man dem
E get nigga wey dey top
Wey their level no dey drop
Niggas wey be selfmade boss
But Dem no dey feel pompous
Niggas wey their tap dey rush
Wey their odd be big sure odd
For life them no dey flop
Their doings na nonstop
All my guys are lit
Them no be hypocrite
Men wey too sabi
Their way too very legit
Yes because of this
Everybody want to come commit
Make the girls sorji
Cos their raba dey quench congi
Eh ye e ye
Men dem
Man dem
Man dem man them
No go loose guard them
Guard them
Guard them guard them
Them get the license
license license license ya
To Summon enjoyment
To summon enjoyment
Manchi, my chief, my gee
Big D on the on m i c
If you ask you knock you see
Steady betting on G o d
As I ball I call my plug
Make we meet for the upper floor
Bring notch , bring rum , bring snuff
Make we turn on on up
Yeah
You know the vibe
Come in the city where the is the energy is right
Step in the building every body say hi
Came out of nothing now we living the life
Yeah
No touching the fire
Sooner and later we be topping the chart
Me never worry everything be alright
And on a daily we be giving them high star
Men dem
Man dem
Man dem man them
No go loose guard them
Guard them
Guard them guard them
Them get the license
License license license ya
To Summon enjoyment
To summon enjoyment
God damn see I've never been a clout chaser
Till the day that I die gotta chase paper
Give a big shout out to my real day ones
On the road and I don't see no speed brakers
And I no get time for the fake fake loving
My phone stay buzzing
All night long
It's your girlfriend calling
But I keep ignoring
Don't come around me if you acting funny
Mmm mmm
When I pull up In a gle coupe
Mmm mmm
Switch lanes in a glc too
Mmm mmm
Fuck boys trynna do it like we do
B B B it's a big body benzo
Cocaine money like I'm Pablo esco
Lit gang chilling with the boys in the bando
Cocaine money like I'm Pablo esco
Chilling with the boys in bando bando
All my guys are lit
Them no be hypocrite
Men wey too sabi
Their way too very legit
Yes because of this
Everybody want to come commit
Make the girls sorji
Cos their raba dey quench congi
Eh ye e ye
Men dem
Man dem
Man dem man them
No go loose guard them
Guard them
Guard them guard them
Them get the license
License license license ya
To Summon enjoyment
To summon enjoyment