Fall Down Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
You go fall down
Never try! You go fall down
Adi sundey
See we dey go through the street
Go through the heat
Hustle everyday, so we take no defeat
And we dey move through the tears
For the things we deserve
Whol'heap ah dem dun know
If you don't like me, then I don't like you
If you don't check me, then I don't check you
Never hate on me wai
You go fail complete
Warning all'a dem
You go fall down
Wope mi downfall, You go fall down
You wan make I fail, You go fall down
Cus we dey go high, Never come down
Oh no no
You go fall down
Wope mi downfall, You go fall down
You wan make I fail, You go fall down
Cus we dey go high, Never come down
Oh no no
Dem bwoy walkie talkie chat bout say we lucky
Weytin ah gwan, Weytin ah gwan fi dem hating
Man just ah work and you know say mi nuh stopping
Whol'heapa fire wey yuh know say iyman ah bringing
Everyday we work and, everyday we work and
See the susupon dem, dem all hating
I don't watch them, I don't watch them
Cus I know say Jah by mi side
Why u dey hating everyday you hating
Hating bwoy and mi know sey yuh nuh gaining
Everyday mi praying and mi mama fasting
Trust di process soon time whol'heapa glory
Why u dey hating everyday you're hating
Hating bwoy and mi know sey yuh nuh gaining
Everyday mi praying and mi mama fasting
Trust di process soon time whol'heapa glory
You go fall down
Wope mi downfall, You go fall down
You wan make I fail, You go fall down
Cus we dey go high, Never come down
Oh no no
You go fall down
Wope mi downfall, You go fall down
You wan make I fail, You go fall down
Cus we dey go high, Never come down
Oh no no
Why u dey hate
Why you hate on a negga
Shebi you dey craze
Shebi you dey crazy my breda
Why u dey hating everyday you're hating
Hating bwoy and mi know sey yuh nuh gaining
Everyday mi praying and mi mama fasting
Trust di process soon time whol'heapa glory
You go fall down
Wope mi downfall, You go fall down
You wan make I fail, You go fall down
Cus we dey go high, Never come down
Oh no no
You go fall down
Wope mi downfall, You go fall down
You wan make I fail, You go fall down
Cus we dey go high, Never come down
Oh no no
You go fall down
Wope mi downfall, You go fall down
You wan make I fail, You go fall down
Cus we dey go high, Never come down
Oh no no