Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Imagination want to kill person

Imagine I be one person

Make I dey gawu like two person

Imagine I get Bugatti

Make I dey feel like fadeyi oloro

Make I lowo ju ti Pablo lo

Make everybody con dey hail me

Ki won so pe omo yii jeun soke jo


Celebrity owu mi o

O wu mi o o

Celebrity owu mi o

O wu mi o o


Imagination want to pai person

Imagine I be christiano

Make I dey dribble like delima ronaldo

Con dey buga like gattuso

Make everybody con dey feel me for body

Gbemi trabaye like tornado

Fear no body like donald trump

One day me I know say I go jeun soke.


Celebrity owu mi o

O wu mi o o

Celebrity owu mi o

O wu mi o o

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status