This site uses cookies. By using this site, you agree to our Privacy Policy and EULA
Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2023

This song is not currently available in your region.

Try the alternative versions below.

Lyrics

Obago - Chemohvibes

...

Vibes

Hmmmm

hmm

Oh My Queen Diva Tell me say she dey feel me now

Aswear I so Shiver

Sent her text buh she no read am

ah

I Waka I go meet am ,

(Jeje)

tell am say she be Criminal

(Criminal )

Adam wey chop Apple

Nah Eve know wetin be Lucifer

yea

ifugo n'obago

(Obagooo)

Egwu m N'obago

(Jeje)

The Vibes

The Vibes anagbago

Buggatti or Benz Nkemjika

ah

ejim Ukwu jee Akure

Ekpere my Mum Pa Grace Bia

Iffa tell you wetin God do for me

Calendar close Omo years go pass ohh

Yeah

Ah

Abobi Check am Now

Echetara ha si nam di funny

Onome Aburo nu my type

Nsifa Waka shege

All the Madafucka wey dey wish me bad for the game Oluwa painkiller

heh

Alaye go Sit down

ntinye isi n'ogbe gi you go fear return (return)

Jehovah nah my life giver

I'm Never Done till I'm done done.

Till the game over

Oh My Queen Diva

Tell me say she dey feel me now

aswear I so Shiver

sent her text she no read am

ah

I Waka I go meet am

tell am say she be criminal

(criminal)

Adam wey chop Apple

nah Eve Know Wetin be Lucifer

(I don't know)

Yeah

ifugo n'obago

(Obagooooo)

Egwu n'obago

the Vibes the vibes anagbago

buggatti or benz Nkemjika

ah

ejim Ukwu jee Akure ekpere my mum pa grace Bia

iffa tell you wetin God do for me,

Calendar close Omo years go pass ohh

Nwebe añuri

Nwanne m nwebe añuri

eh

taba Turkey

Nwanne m begin jolly

man wey dey work supposed dey chop

Work harder you go see result

money no dey Nwanne is not yuur fault

thank God say we go dey Alive

yeah

papa bikonu bikonu gosinu men way

e no go bad if the hustle pay

time no dey

cuz we don dey late ohh

Oh My Queen Diva

tell me say she dey feel me now

aswear I so shiver

sent her text she no read am

ah

I Waka I go meet am

tell am say she be criminal

(criminal

Adam wey chop Apple

nah Eve know wetin be Lucifer

( I don't know )

ifugo n'obago

egwu m N'obago

the vibes the vibes anagbago

Buggatti or benz Nkemjika

ejim Ukwu jee Akure

Ekpere my mum pa grace Bia

iffa tell u wetin God do for me

Calendar close Omo years go pass ohh

Playboy Sounds .. ..

Similar Songs

NG +234

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to support.boomplay@transsnet.com.

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status

              Want to hear more?

              Sign up for free and listen to over 100 million tracks, playlists and podcast.