NO! Lyrics
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2023
Lyrics
Shey Mi?
Obaismyname
Shey na you we I go die for ni?
Wetin you're thinking dey funny
O sope' wo lo fe bimo mi
Animasahun you no dey give money
Like rodo take pepper
Na the way you dey show me bebe
all ma friends won ti je mbe
Our milk like cowbell
No no no
No no no
This rough sheet ko ye mi mo
No no no
No no no
I’m not doing this shit no more
No no no
No no no
Gbe gbe gbe ma k'eru lo
No no no
No no no
Mummy mi oo gbodo gbo
Me I no fit teni for your case
All Iyanyan want is your waist
OBO see waist for your face
Shey mi see gobe
She's like a kondo on my head
She said won't go oh abeg
Aware of those shit no be say I hear
Omo yii ndo egbe babe ee...... X2
Me I go run my race without you
Make person wey wan cash me no go cash you
No take away my passel
Ki kele to gbe mi mo taa tu
No no no
No no no
This rough sheet ko ye mi mo
No no no
No no no
I’m not doing this shit no more
No no no
No no no
Gbe gbe gbe ma k'eru lo
No no no
No no no
Mummy mi oo gbodo gbo
Me I no fit teni for your case
All Iyanyan want now your waist
OBO see waist for your face
Shey mi?? see gobe
I no do i no do again
Sebi na my heart you want dey use dey play
To ba fo nko?
Ko to ba temi je mo ti han Shan
Kilo fe so; shey nkan ti mo ti ngbo
Au re voir, ka ma pade mo
You gotta go
Set awon olamide gan won mado
Were dance, talo ma Jo
O ti f'idi pe won wa s'oju agbo
If to say magnito get money ehn
See skales, she go shake body ehn
Want a fvck control your konji meen
She say toto no dey write insufficient
Gbe gbe gbe mio kin gbe gbekugbe
Ask ma niggis eee le gbe s' ehinkule
No be you go carry winshy follow me
Hun hun Shey mi??
No no no
No no no
This rough sheet ko ye mi mo
No no no
No no no
I’m not doing this shit no more
No no no
No no no
Gbe gbe gbe ma k'eru lo
No no no
No no no
Mummy mi oo gbodo gbo
Me I no fit teni for your case
All Iyanyan want is your waist
OBO see waist for your face
Shey mi see gobe
Me I go run my race without you
Make person wey wan cash me no go cash you
No take away my passel
Ki kele to gbe mi mo taa tu
Shey Mi??