![Nobody](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/07/d433226090d64f79b6b2d63d3044f9dcH3000W3000_464_464.jpg)
Nobody Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I wanna make things straight
Been on a zigzag level
My mates don leveled up since
And this is my pain
The feeling dey hurt inside
Tomorrow another day to survive
Wetin my eye don see for life
It's real killing
It's goose giving
So you gats push ur hustle
Get some fitness
Tight your shoes and buckle
No go relent
It's a quick hard puzzle e go still end
When It's your turn to unravel
Crack the nut mehn
It's not easy anywhere
So my friend hustle while you can
Nobody nobody
Wey just sleep for night
Dey wake up as biggie man
It's not easy anywhere
So my friend hustle while you can
Nobody nobody
Wey just sleep for night
Dey wake up as biggie man
Life is tougher than what you sit to see
So my brothers and I hustle based on believe yeah
And we in a jungle full of hungry lions
If you work hard you go get your receipt
Ah ahh ahh ahh
Eh ahh
Eh ahh
Birds of a feather
Dey flock together
So find your own feather and chase cheda
Don't come to mi yard to ask for mulla
I been going through my own alot
Without a shoulder
E no easy for you
E no easy for me
So why you con dey do like say
I be the reason you no dey succeed
I been trying everything but yet to find it
I still strive in dark times and happy times
It's not easy anywhere
So my friend hustle while you can
Nobody nobody
Wey just sleep for night
Dey wake up as biggie man
It's not easy anywhere
So my friend hustle while you can
Nobody nobody
Wey just sleep for night
Dey wake up as biggie man
Life is tougher than what you sit to see
So my brothers and I hustle based on believe yeah
And we in a jungle full of hungry lions
If you work hard you go get your receipt
Ah ahh ahh ahh
Eh ahh
Eh ahh
I wanna make things straight
Been on a zigzag level
My mates don leveled up since
And this is my pain
The feeling dey hurt inside
Tomorrow another day to survive
Wetin my eye don see for life
It's real killing
It's goose giving