![TALK](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/11/e7b581816d7d4acba363dbce1b7e8208H3000W3000_464_464.jpg)
TALK Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Lere's on a wave ahh
Zona easy o
Bad belle I no too send belle
Me I dey on sapele I no too send belle
I know say they go talk (talk)
Anything wey I do o
They go talk (talk)
If I do am welli welli
They go say na luck
E no be luck (which kain luck)
If I no do am wella they go talk (talk)
Anything wey I do o they go talk
Wonma soro soro
Mo mope wonma soro kodo
But mi o le gbo won
Because I'm jazzed up
I dey another level you can't catch up
Ohhh I know everybody just dey talk their own o
Me I no dey send them cause
I know say they go talk (talk)
Anything wey I do o
They go talk (talk)
If I do am welli welli
They go say na luck
E no be luck (which kain luck)
If I no do am wella they go talk (talk)
Anything wey I do o they go talk
If they no talk tell me wetin go sup
Even jesus they hang am for cross
So whatever you do they go talku talku
Ayy your guy sef wey dey chop knuckle
Talku talku
So brother better buckle up
Street is hot and there's trouble on
The road road road
So we dey keep am on the low low low
I know say they go talk (talk)
Anything wey I do o
They go talk (talk)
If I do am welli welli
They go say na luck
E no be luck (which kain luck)
If I no do am wella they go talk (talk)
Anything wey I do o they go talk
Sapele sapele water
Sapele water
Me I don go far
I need some water
Sapele sapele water oooo