Watch Over Me Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Hmmm oh oh oh
Dem' say make we pray
Oh oh oh
Watch over me
Make I no go fall
Make dem no go laugh me
Gbadura mi
Coz e getti reason why I dey try
Na me know why I dey do my thing
Many bills don yapa since I dey my teen
And nobody deyomobosheri
(Komobosheri)
Make you bless my sleepless night hustle
Na me first wake upmatun pe losun
Everyday man be sinning
Lord please forgive me
Coz I don do the things
Wey you say thou shall not
I'm just saving myself coz I doubt a lot
What if I'm left alone
What if I am lost?(boni magba lo)
Uhn ahn ahn
I got no choice but to call on jaho
Everyday lomope njoja o
Coz the pains I cannot bear alone
Watch over me o
Oh oh
I got no choice but to call on jaho
Everyday lomope njoja o
Coz the pains I cannot bear alone
Watch over me o
Ain't nobody care about the story
Can't sleep for night if it's all about the money
And I'm ready for the pains
Coz it's all about my dreams
I no fit run mi o sa
Watch over me
Put my soul on guard
I no know how e wan be but l'm never stopping
I'm made for this greatness
To fall I forbidori
Make you bless my sleepless night hustle
Na me first wake upmatun pe losun
Everyday man be sinning
Lord please forgive me
Coz I don do the things
wey you say thou shall not
I'm just saving myself coz I doubt a lot
What if I'm left alone
What if I am lost?(boni magba lo)
I got no choice but to call on jaho
Everyday lomope njoja o
Coz the pains I cannot bear alone
Watch over me o
I got no choice but to call on jaho
Everyday lomope njoja o
Coz the pains I cannot bear alone
Watch over me o o o
My mind so fullI got my head so clouded
Everytime l'm downand I feel so blinded
Light up my greens
That my escape from this darkness huh
My mind so fullI got my head so clouded
Everytime l'm downand I feel so blinded
Light up my greens
That my escape from this darkness uhn