Waka Waka Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
E get e many many things man see
E get e many man no fit talk
But im gonna keep on doing wetin me I sabi
Release give another man
Make him sef dey reason how you reason
Wetin me I won talk wey I no go believe
Waka waka many many waka ah
No be today wey I don dey waka ah
Suffer suffer many suffer suffer ah
Even the country sef no dey better
Waka waka many many waka ah
No be today wey I don dey waka ah
Suffer suffer many suffer suffer ah
Even the country sef no dey better
Ah who goes that manchi
Whoo oh no go dey form things
Deliver me
I surrender my all to theee
Deliver me I surrender my all to thee
Man stand say I no go fall
Even though them go dey dull on me
I no send them at all
One day nah still them go call on me
I no go tire ah keep on moving with fire
The revelation plan me I go hammer ah
All of the attention I desire
Make you no dey whine me ni
I wan reach my high limit
E no get wetin you go say to me wey go make me leave my dream
Waka waka many many waka ah
No be today wey I don dey waka ah
If na suffer many many suffer ah
All my trench niggas know my matter