Money or Your Life Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Money or Your Life - Hanno
...
Let's get stupid
Blow money Geng Geng to the beng beng
(It's magic boy)
Oyo oyo oyo oyo oyo
Oyoyoyo
International lomo oo
Dem man put a gun to me head
Shots in the air
Dem wan rob me for daylight
They say I'm a young millionaire
With the look of a king
But I know all their game plan
Now dem dey ask me say
Your money or your life
If I no get money Wetin I do for life
It's like you're asking me
My side chick or my wife
No no no no no
Please don't ask me say
Your money or your life
If I get money
My mama no for kpai
Na the system wey you gimme I take survive
Dey rise
Look at the monster
You made from me
I've been trying hard to save money
But these people they put the blame on me
They turn around and they take from me
If I catch my maye
Catch your maye
Anyway na way
Everything na based on kpa kpa
You know say I no like to slack o
If I catch my maye
Catch your maye
Anyway na way
Everything na based on kpa kpa
You know say I no like to slack o
You know say I no like to slack
Go tell the judge I'm not guilty
The system trying to ruin me
I just want to feed my belly
I have been through it enough already
Oh my God what a pity
The girly dem want to please me, but
I don't do no kiss and telling
I just want to sip my henny
Look at the monster you made from me
I've been trying hard to save money
But this people they put the blame on me
They turn around and they take from me
If I catch my maye
Catch your maye
Anyway na way
Everything na based on kpa kpa
You know say I no like to slack o
If I catch my maye
Catch your maye
Anyway na way
Everything based on kpa kpa
You know say I no like to slack o
Lomo o
My maye, maye
Any way na way
Everything na based on kpa kpa kpa kpa kpa
(You know say me I no dey like to slack)
You know say me I no dey like to slack o
My maye catch your maye
Any way na way
Everything na based on kpa kpa kpa kpa kpa
Geng Geng to the beng beng beng to the beng beng beng