Great Son Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
just wanna be a great SON to my MUM
Be a great SON to my Family
Be a great SON to my CITY IKOTUN
Be a great SON to Nigeria
I Dey pray ki ina ogo mi mase ku
Cuz I get many things ti mi o Ļe fi si ara ku
I gotta say them and if we no Dey the same shoe
U no fit understand cuz onibara no fit Dey choose

Cuz my mama don cry on top my shoulder
She been Dey suffer since the day I was born
Oluwa sho da?
Open way for me baba make I bless her
I get Lambo dream but I Dey tiraka ra venza
They don write me off they don write me off
I suppose Dey paradise kini Mo n se lori akitan
Na wetin we go chop go finish Ore kii tan
U look down on me but I Dey look up to God
I want to be I want to be that great son
Wey go take family out poverty with my great song
I no Dey cap I no Dey cap
And I must to shout ki won to gbo mi
Before river dry Mo si ma ponmi

If I Dey sing listen to my rhymes and my rhythm
Industry yii a jo ni ni No be ur father eru
Money matter only money matters a lot to me
Why u go look down on me kini ero okan yin
I don’t even deserve to be broke rara
Na why I Dey hustle all night I Dey go harder
I know u no like me
Sha no kill me for my mama
I’m the only son
She’s the only person that I have
Dem don write me off dem don write me off
I suppose Dey paradise kini Mo n se lori akitan
Na wetin we go chop go finish Ore kii tan
U look down on me but I Dey look up to God
I want to be I want to be that great son
Wey go take family outta poverty with my great song
I no Dey cap I no Dey cap
And I must to shout ki won to gbo mi
Before river dry Mo si ma ponmi
I Dey pray ki ina ogo mase ku
Cuz I get many things ti mi o Ļe fi si ara ku
I gotta say them and if we no Dey the same shoe
U no fit understand cuz onibara no fit Dey choose
I Dey pray ki ina ogo mase ku
Cuz I get many things ti mi o Ļe fi si ara ku
I gotta say them and if we no Dey the same shoe
U no fit understand cuz onibara no fit Dey choose
If I no get this money nobody go know
Say I Dey alive
Money is the root of all evil Abi shey I lie
So many fake faces out there abosi and lies
The hustle no easy but omo I go still Dey grind