Holiday (feat. Trapnys.) Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Another Raveking
Lascal check up back in the day cuz
I don dey suffer steady and wait cuz the
time go show up if u nor wait na u go fit
talk am (talk am omo talk am) me and my
guys cuz we nor dey ballor steady and grained cuz we want d muller time go fit
Come when dem nor go calculate our supplus (yeah)
- [x] Everyday say na holiday me and my guys cuz we nor dey play steady and wait cuz we want d pay (oh we want d pay cuz we want d pay)(2x)
- [ ] (Trapnys)
- [ ] Eh Eh dem dey Called me doctor becuz I enter the media supplus everybody dey call me doctor real one me I be real doctor say all my guys dem dey shout out me dem tell say Trap the boy don spine dem tell me I don link-in back dem tell me say I don step on things that’s why dem dey called me soccor every time me I get-in supplus if you wan know me my guys don’t fuck up (Fuck D System)Yo my guys don’t fuck up
(Badozzsneh)
Steady on my zone wey the money money money money money I get-in lascal jonze nor dey funny pray for the blessings and sins I don commit …………….
Why you won dey play with the boy you won Rave with the boy baby girl oya lend (Lend) you won dey play me like say you be maradonna for the stage I be Raveking like say you won dey form becuz
Lascal check up back in the days cuz
I don dey suffer steady and wait cuz the
time go show up if u nor wait na u go fit
talk am (talk am omo talk am) me and my
guys cuz we nor dey ballor steady and grained cuz we want d muller time go fit
Come when dem nor go calculate our supplus (yeah)