Story (feat. Oluwa bq) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Get a lot of stories mani inma wota
Stress of getting money they say I too Waka
Everyday I pray and I work harder
Baba God say me I want hammer {×2}
VERSE 1
Now the boy na chu ego ko na chu ngbada
And oma kusi till or pwo na opuru ladder
Everyday by day by day hustle and prayer
Cause if I no get money wetin I gainer
Baba God biko the hustle abeg run am
Owo na sanm oluwa bless me with raba
If I no make am wetin I go tell my mama
Because ei don tey wey the money don dey cause wahala
You know say lack of money dey cause depression
we no get money some people just dey oppress us
Ei reach our turn we no get money them skip
And when we talk them go threaten us we lock up
Enemies full every and they must scatter
We no dey fear oluwa na our comforter
Anywhere we go Say we must to balance
Say anywhere we go say we must to balance
CHORUS
Get a lot of stories mani inma wota
Stress of getting money they say I too Waka
Everyday I pray and I work harder
Baba God say me I want hammer {×2}
Get a lot of stories mani inma wota
Baba do it to make my life better oo
I've been grinding from small and I no shine oo
Baba do it again make I rain oo oh
Just want to know me oo oo oh
People must to know me
I must to fly oo
Round the world oo
No be crime if I go London Paris oo
No be crime oo ay yah yah yah
Me self I follow dey the game oo
Make I no go late night day
Make me pray Oluwa bq
Make I rain oo ay yah yah eh eh eh
Elevate me on Time oo
There's no Time to check time oo baba
Say this is the right time now
For me now to Chase am oo... ay eh eh
Early morning I thank God
Early morning i stand up
To find wetin I go chop oo
I gots no dull oo
We got to hustle to meet up oo eh eh
Bq and Icenoon we too Waka ehh
Get a lot of stories mani inma wota
Stress of getting money they say I too Waka
Everyday I pray and I work harder
Baba God say me I want hammer {×2}
Now we buckle up
Wetin we don sign for no giving up
And we never stop
Sadden stories everywhere
they made us strong
But they made us strong
Baba mi oo
I get stamina baba mi oo
Baba jowo oo badura mi oo
Badura mi oo ele oo
And I want hama eh
CHORUS
Get a lot of stories mani inma wota
Stress of getting money they say I too Waka
Everyday I pray and I work harder
Baba God say me I want hammer {×2}
Guess who Icenoon ahn Oluwa bq