Moonlight Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
U b d angel wey descend from heaven
C my baby girl she no like trouble
I b one girl u go b d other one
we go day here and we go day for heaven
Baby girl c dem Many kele plenty for my area
Many girl wey I don tell say make Dem free me now
Plenty girl wey dey form say Dem holy now
Anything wey Dem like make Dem tell me now
Na u wey dey burst my bololo dada
Na u wey dey use all d guys to dey buga
Na me b d guy wey no too like yawa aaah
U b my moonlight
U b my sunshine
Con show me green light
U b my only type
Girl u b d only one
But at d same time
Wetin u dey find for my dream
shey u b ogbanje
Attention attention at ease
Baby y u do me like dis
Na u b d one wey I need
I want to be treated like a king
Confession
Time for confession
Destina
U b my final destination
Motiva
U b my motivation
Heavenly race
U b my heavenly race I swear
U b my moonlight
U b my sunshine
Con show me green light
U b my only type
Girl u b d only one
But at d same time
Wetin u dey find for my dream
shey u b ogbanje