
Amaze Me ft. Taitan Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Taitan
(Vocalizing)
Shawty you crazy
Uhh you crazy
Tukie
My case for my face
Yeah yeah yeah
Bad Angelina
She want make I roll that sativa yeh
Number one bad girl
Your love is so magical
I dey feel your temperature
Oroma no go downgrade
I dey see am for your waist
Put make up for your face
To my place
Shawty you bad , just turn around
Your love don full my lungs
Atea adonko mafa wo la ei yɛɛ
Shawty you bad, just turn around
Your love don full my lungs
Sɛ wonni hɔ a sane eba ei yɛɛ ah ah
Oh my baby! (My baby yeah yeah)
Your love dey different
Na you dey amaze me (My baby yeah yeah)
My only woman (My only)
Take over me (Take over me)
Wetin concern dem if I wan die for my baby (yiyii)
You dey Amaze me ei yɛɛ
Yh Yh
Loving you I no go lose the interest
Girl I smile anytime I see your pictures
I go give you one or two pikins
Brand new Bimma come take the keys
You are mine
My queen my groupie
No competition
Can't loose this body
(Vocalizing)
Beautiful inside
My eyes don see wetin I wan see
Finally, I am ok
Girlie your waist captivates me
If your love na music , then I'm addicted to karaoke
Oh my baby! (My baby yeah yeah)
Your love dey different
Na you dey amaze me (My baby yeah yeah)
My only woman( My only)
Take over me (Take over me)
Wetin concern dem if I wan die for my baby (yiyii)
You dey Amaze me ei yɛɛ
Yeah yeah
If you call in the night
Anytime I go pick
If you need me just call
Anytime I go dey
Seh she saw me with peace hyde
(It wasn't me)
Seh she saw me with another girl
(It wasn't me)
My Queen, no competition
Everything I'm saying is
Shawty you bad , just turn around
Your love don full my lungs
Atea adonko mafa wo la ei yɛɛ
Shawty you bad , just turn around
Your love don full my lungs
Sɛ wonni hɔ a sane eba ei yɛɛ ah ah
Oh my baby! (My baby yeah yeah)
Your love dey different
Na you dey amaze me (My baby yeah yeah)
My only woman (My only)
Take over me(Take over me)
Wetin concern dem if I wan die for my baby (yiyii)
You dey Amaze me ei yɛɛ