
Undataker Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
This song is not currently available in your region.
Lyrics
Undataker - Jonn
...
Baby drop it now now now now now now
Now now now yo ooo yeaaaaah
I’ll make her shout wa wa wa wa wa wa wa wa wa yo ooo yeaaaaah
Anytime she come around me
I no dey fit to think e straight agaain
So I gat my hands all over you baby
Others do it left but I’m doing it right baby
Chaiii my paddy dem fit to wait
For your matter girl I no mind if I late
Give me one for the road make I concentrate…. Baby I dey come in wide open the gate
Omoge calm downnn ummm ma kpariwo
I stil dey come from the top baby ma kpari wo follow you bumper to bumper anywhere I follow go ooo yeah
Me na undataker
So if you see me anytime make you shake am
Anything under the skirt I dey like to take am ( take am take am) I Dey like to knack am ooo
I go make you scream all night yeeeah
Wayo yo yo yo ooo
I go make you shout all night yeah
Olo lo lo lo oo
Anytime she come around
I no Dey get anything to talk about
The things wey I Dey reason men I no fit shoout
She Dey make my head Dey spinnin like e round abooout
Kpanshin all day like say tomorrow no Dey
So sweet in the middle like sugar cane
The speed wey i take Dey move I no fit relate
Sound track all night keep neighbors awake
Omoge calm downnn ummm ma kpariwo
I stil dey slam from the top baby ma kpari wo follow you bumper to bumper anywhere I follow go ooo yeah
Me na undataker ahhh
So if you see me anytime make you shake am
Anything under the skirt I dey like to take am ( take am take am) I Dey like to knack am ooo
I go make you scream all night yeeeah
Wayo yo yo yo ooo
I go make you shout all night yeah
Olo lo lo lo oo
Ummmm ehhhh eh eh ummmmmm