
Underrate Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Why you been dey underrate
Why you been dey look down on the boy
Why you been say I no follow
Because you think you know tomorrow
No dey underrate
I get levels, I get rate oh
We no be mate oh
Ego m, pass your ego
Oginidi, I got niggas tripping for my Lamborghini
Same niggas wey been, no dey feel my two milli
All these niggas don dey, don dey form my family
Okwainafu, I got ladies tripping for my ferrari
Same ladies wey been, no dey want us to fu
Dem say Pitoff oh
You too dirty
You no get cash oh
You no get motor
Ask Esca
That's my real G
You too dirty
You no get cash oh
You no get motor
Ask Esca
That's my real G
Why you been dey underrate
Why you been dey look down on the boy
Why you been say I no follow
Because you think you know tomorrow
No dey underrate
I get levels, I get rate oh
We no be mate oh
Ego m, pass your ego
No run me down oh
No dey do like that oh
Because you can't wear this crown oh
I dey my Oche Eze
Plenty kele dey my side, we dey jaye
We get money nobi cap, we dey throw away
We dey throw away oh
We dey throw away oh
We dey jaye
Oginidi, I got niggas tripping for my Lamborghini
Same niggas wey been, no dey feel my two milli
All these niggas don dey, don dey form my family
Why you been dey underrate
Why you been dey look down on the boy
Why you been say I no follow
Because you think you know tomorrow
No dey underrate
I get levels, I get rate oh
We no be mate oh
Ego m, pass your ego