OMO (INTRO) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
OMO (INTRO) - Combo vibes
...
Aboy wey you shiiii
Give us chance
Give us chance
clear clear (clear)
Hackman (how e Dey be)
Aboy
disembark from that place (Coy wad up nau)
Asap two seconds
How e Dey be
izitnormeagain
How e Dey be
Wetin Dey sup
How e Dey be
Izitnormeagain
Men Dey para
men Dey para
How e Dey be
Praaaaa
Them shot the papa
The matter tire me
so i Waka
I tie my bandanna
start to waka
Before them ask me
what’s the matter
I tell them say me I want to waka
we Dey lap oh
(give us chance )
Them say we Dey lap oh (who deyy)
Them carry Kala oh (wey them )
Them wanna shot my own (show them)
We Dey lap oh (give them chance)
Them say we Dey lap oh
Them carry Kala oh
boys Dey para
boys Dey para oh
Them wanna shot my own
Don’t throw stone
inna market place
You might hit your own man
In another day
He who fights and run away
go fight another day
You wan tell me
say you rugged
me I rugged eh
Omo me I rugged eh
I Dey cool no Dey form
na the packing
You know say two seconds
me don make your face
I don make your face
I don make your face
You know say two seconds
me don make your face
I don make your face
I say we Dey lap oh
them say ye la bu
otu fighter Omo
Omo Omo Omo (Omo Omo )
Ye la bu uhmmm uhm
ye la bu
otu fighter Omo
Omo Omo Omo Omo Omo
Omo Omo Omo
Omo Omo Omo
Omo praaaa Omo Omo Omo
Ye la bu
we Dey lap oh
Ye la bu otu fighter Omo
Omo Omo omo yea yeah
Ye la bu otu fighter Omo
Izitnormeagain!