RABA Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
See as I fresh like this all my ex's dema miss
All this hater dema talk oo all this bitches dema snitch
I was down on my knees asking for power to resist
See temptation wen dey plenty
Oju mi ri all of this
We dey work everyday man no fit stop e grind oo
Steady on we lane na money we dey find oo
Your blessings cover me i no fit to looseguard oo
Trabaye me oluwa all this shit kinda hard oo
Make person wen be know me for trenches
Dey proud to say dem be know me oo
Make the story of life and the God that i serve
Start to motivate those wen i know
All this suffer wey my eyes e don see
All this niggas for street wen don sare delete
As I dey pray for my seff I dey pray for my brothers
If only you guide tell me how e go be yeah
Only thing we dey find morning till night na raba
Me no fit stop till I japa from sapa
Oluwa kindly save me from all this wahala
Until we make am man no fit sleep man no fit slumber

No be who you dash my brother go dash you
So no go dey hate on your nigga wen fumble
Bro na because say you broke you notice e stingy
No reason am just dey hustle
Take am jeje ejo take am slow
I know say e hard but you must to gbo owo
Commot eye for people body
Just dey check who won check you
You self go fit turn corner stone
If you fit help anybody you help
No go make mistake wen you go regret
Dem no dey go back in time so no joke with your second
My bro you gats use your head
No take Igbo wen go make you samankwe
Colorado no dey respect alaye
No big man for area na still trenches egbon
Till you pack all of us we gather dey
Only thing we dey find morning till night na raba
Me no fit stop till I japa from sapa
Oluwa kindly save me from all this wahala
Until we make am man no fit sleep man no fit slumber
Only thing we dey find morning till night na raba
Me no fit stop till I japa from sapa
Oluwa kindly save me from all this wahala
Until we make am man no fit sleep man no fit slumber
Only thing we dey find morning till night na raba
Me no fit stop till I japa from sapa
Oluwa kindly save me from all this wahala
Until we make am man no fit sleep man no fit slumber
Only thing we dey find morning till night na raba
Me no fit stop till I japa from sapa
Oluwa kindly save me from all this wahala
Until we make am man no fit sleep man no fit slumber
See as i fresh like this all my ex's dema miss