For My Ghetto (F.M.G) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Shebi nah dem talk say every mallam with he own kettle
Buh why everybody wan pour water for my kettle
Everybody wan take Panadol for my headache
(For my head o)
Nah matter don cast everybody run go he own castle
Sayyy me I run run run I cry cry cry for my ghetto
Me I cry for help everybody talk say I don cast oo
Ahhhhh
Now papa don go me I loose control for my head o
Somebody please find me cus I'm lost deep in my thoughts oo
No food for house me I sit outside for my ghetto
(Make I reason)
Then my phone ring ring nah my guy jc for alexo
He dey Telly me deep deep things wey dey bursti my head o
(For the ghetto)
Everybody don carry my matter put for their table
Ahhh landlord dey knock
I nor talk
Billings kpor
Somebody please pour water on me cus my head dey hot
I don run go court cus my guy don shit for church
Judges don talk , firing squad kill am for my front
Ahhhh shebi nah dem talk say every mallam with he own kettle
Buh why everybody wan pour water for my kettle
Everybody wan take Panadol for my headache
(For my head o)
Nah matter don cast everybody run go he own castle
Say me I run run run, I cry cry cry for my ghetto
Me I cry for help everybody talk say I don cast o
Ahhhhh
Now papa don go me I loose control for my head o
Somebody please find me cus I'm lost deep in my thoughts o
Say me I run run run
I cry cry cry
For my ghetto
Me I run run run I cry cry cry for my ghetto