Finally ft. Altrayd Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Everything is allowed
If you want I give you credit alert
Oya carry my heart
I know you like it like that
You no need to show me your ID card
Oh my oh Anita
Show me that, show me that your body
Omalicha my honey
I want to spend my money
O girl for you I'm falling
I'm falling for ya
Oh oh oh
Girl I want your body all over me
Make dem no bother me
Cus I don finally
Fall in love
Say I want your body all over me
Make dem no bother me
Cus I don finally
Don Kolo for ya
Don dey go loko for ya
(Finally)
Don Kolo for ya
Don dey go loko for ya
(Say I don finally)
Don Kolo for ya
Don dey go loko for ya
(Finally)
Don Kolo for ya
Don dey go loko for ya
(I don finally)
Don Kolo for ya
Don dey go loko for ya
(Finally)
Don Kolo for ya
Don dey go loko for ya
(Say I don finally)
Don Kolo for ya
Don dey go loko for ya
(Finally)
Don Kolo for ya
Don dey go loko for ya
(I don finally)
Girl na you wey I want
I take you round the world baby oh
And I no go deny
For you I fit cross the line oh no
Cannot do without you
Girl na you be my tattoo
Denge pose for me
Touch your toes for me
If I spray you money Shey you no go follow sunny
Cos I'm feeling you
Say I want your body all over me
Make dem no bother me
Cus I don finally
Don Kolo for ya
Don dey go loko for ya
(Finally)
Don Kolo for ya
Don dey go loko for ya
(Say I don finally)
Don Kolo for ya
Don dey go loko for ya
(Finally)
Don Kolo for ya
Don dey go loko for ya
(I don finally)
Don Kolo for ya
Don dey go loko for ya
(Finally)
Don Kolo for ya
Don dey go loko for ya
(Say I don finally)
Don Kolo for ya
Don dey go loko for ya
(Finally)
Don Kolo for ya
Don dey go loko for ya
(I don finally)
Your body cause kasala
Shey make I raise alarm?
Oh no
I for like to give you my heart
But e be like you go do me wayo
Put my life on the line (for you)
Why you come dey deny (oyo)
I want be your Mr. right
Girl your body hypnotize me
I'm lonely
And I want your hands all over me
Me I want the kind of love
With plenty plenty love involved
Take all of my money
Anything you say dem no get opinion
Cus they can't come between us oh