
Asiwaju (Mixed) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Asiwaju (Mixed) - Ruger
...
cook that thing..
Man getting high till I fade out,
If the vibe no pure, on my way out,
Muller bad, anytime we step out,
the men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
no dey see the muller we don spray out
Thank God say the maga don pay out
ope oh oh oh, see....
I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, Igalonimi
no man fit talk shit to me,
filunmi, you go collect oh, see...
omo, na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, Igalonimi
no man fit talk shit to me,
filunmi, you go collect ohhh
She say my friends and clique,
when I call, them are all pulling up
with strapped up
with guns, and the swords,
and 6 springs belt,
anybody wey try go see
I'm your daddy,
I'm your uncle,
I'm your popsi,
I be old man,
no go dey call me gen Z
penalty,
steady living,
them drop, motilo far,
baby girl then, see...
As my lover lover, just go oh
My oyitu wife don show oh
Omo, my polo white,
my face show
Street boy for life, they dunno oh,
Your serious babe dey worry my phone,
e don dey sub for back, you dunno oh,
everyday, we dey run am on code,
it's safe to know how the thing go, mha
Man getting high till I fade out,
if the vibe no pure, on my way out,
Muller bad, anytime we step out,
the men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
no dey see the muller we don spray out
thank God say the maga don pay out
ope oh oh oh, see....
I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, Igalonimi
no man fit talk shit to me,
filunmi, you go collect oh, see...
omo, na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, Igalonimi
no man fit talk shit to me,
filunmi, you go collect ohhh, mha
I'm on a different steaze,
Singlet, belt and ripped up jeans,
Battle words, I no fit lose that case,
Oluwa thunder my body with blessings,
Gbenu, gbenu, leave that thing,
When I say kukuruku,
cook that thing,
Who dey, who dey check am,
oya, blue panties,
face white, nyash black,
I rebuke that thing
Make nobody try stress me,
I no be JJC
I don't know if you getting,
on a top rating
I been dey do the best thing,
wan rate me?
we no dey do same thing,
mhmm...
Girl oh, no be jet ski,
Omo, you say wetin?
No go reason nemesis,
Omo, you go chop craving
I do it diligently,
only me...
only bad me