Barawu Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Iffa fall I go rise
And if I rise I go wise
Owo se koko
Don't tell me other wise
I dey try
I dey hustle
Teshun mo bi ti pedal
Plenty money
Make me sef go dey bubble
Ole barawu
Ole barawu
Ole barawu le everybody
Ole barawu
Ole barawu
Ole barawu
Ole barawu le everybody
Ole barawu
I dey do my things dem dey wonder
Orobo kibo paso wonder
Shebi na money matter to me o2x
Moni astalavista
We living lavida loca
Na money wey dey ginger
That girl say she like my lifestyle
Owo plenty gan aje kunle
5 star life Adekunle gold
That girl say she really wanna know me
Say she no wan go lonely
Iffa fall I go rise
And if I rise I go wise
Owo se koko
Don't tell me other wise
I dey try
I dey hustle
Teshun mo biti pedal
Plenty money
Make me sef go dey bubble
Ole barawu
Ole barawu
Ole barawu le everybody
Ole barawu
Ole barawu
Ole barawu
Ole barawu le everybody
Ole barawu
Meje meje
Hallelujah meje
Them wan show me shege
Shebi oluwa lose
Thank God man no be God
Make i see them con dey run
But mo lo mowon lowo
Am finding way forward
Moni astalavista
We living lavida loca
Na money wey dey ginger
That girl say she like my lifestyle
Owo plenty gan aje kunle
5 star life Adekunle gold
That girl say she really wanna know me
Say she no wan go lonely
Iffa fall I go rise
And if I rise I go wise
Owo se koko
Don't tell me other wise
I dey try
I dey hustle
Teshun mo biti pedal
Plenty money
Make me sef go dey bubble
Ole barawu
Ole barawu
Ole barawu le everybody
Ole barawu
Ole barawu
Ole barawu
Ole barawu le everybody
Ole barawu