Abule Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Wow wow wow wow ayie “
it’s ur boy Wiz Dido “ kwale konga
Girl ur body “ fit to kill a man “ anytime I look ur eyes “ girl u gat me mesmerize” can I be ur man ?
Eyeh
my baby fine “ and she’s looking so fly “ like ah butterfly…🦋
Ah eh :
bami soro” baby meet me for that koro can I be ur man… eh hee uuh
—————————————————————
Who born this pikin o o”
————-
Girl u dey make me kolo”
I go chop u like ah biscuit o o
Come be my chikito o 2x
———-
coz dem dey feel am for abule “
Omoge whine am like awilo “ x 8
Dem dey feel am for maza maza “
Alaba to gwagwalada “ from badagry to gbagada ….
Yeh uuuh eh
Mokpe o girl I swear “ u causing gobe o”
Anything u want “ girl I go pay o “
Chop the fish for ur pot “ kotei o
Mopke o ahh
Mokpe o “ girl I swear u causing gobe o”
anything u want “ girl I go pay o”
chop the fish for ur pot “ kotei o “
o yeh
Who born this pikin o o”
————-
Girl u dey make me kolo”
I go chop u like ah biscuit o o
Come be my chikito o 2x
coz dem dey feel am for abule “
Omoge whine am like awilo “ x 8