![Bless Up](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/11/8e4a25ccf0034105957fb26b064733be_464_464.jpg)
Bless Up Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Uhhuh
Call me deji west you know
High way on way
I feel on top
Make I no fall
Make the money full my doormot
Shebi na jah dey comfort
Life make me feel untop
Alhamdullilahi on God
Shebi God don lift me up
Meself don try
One way to the top
Who jah bless no man can curse
Ajeh
Olebere lowo ade
So I see victory coming my way
Sheybi you won know real me
If I no make am mio ni simi
Tiba sun Oya eji mi
Ajeh
Ole bere lowo aje
I pray for big bag
Lowkey make I no cast
On my way long baba don bad
I start from the scratch
Omo make I shine
Make I shine pass light
Them no know me before dem call me
Working so hard to be somebody
Shout out to my Nigga shout out to my mummy
Make them no meet me for where them left me
Bless up bless up Omologo treasure
Bless up bless up omologo way up
Bless up bless up Omologo treasure
Bless up bless up omologo way up
Oluwa lole se oo
Na why I Dey pray oo
Make I no fall for another man sake
She tell me say she love me na you sabi ohhh
Every night and day Mogbe lapi ohhh
Anyway na way mogbowo whitty ohhh
Shey you Dey phor e go be
As he hard e go soft e go free
Na that time you know who you see
Na that time you know who you see
Shey you Dey phor e go be
As he hard he go soft e go be
Na that time you know who you see
Fine boy ni mo se
Omo oti ja Omo oti japa
I pray for big bag money
Lowkey make I no cast
On my way long baba don bad
I start from the scratch
Omo make I shine
Make I shine pass light
Them no know me before dem call me
Working so hard to be somebody
Shout out to my Nigga shout out to my mummy
Make them no meet me for where them left me
Bless up bless up Omologo treasure
Bless up bless up omologo way up
Bless up bless up Omologo treasure
Bless up bless up omologo way up