Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2023

This song is not currently available in your region.

Lyrics

PESIN ft. Jerry Shaffer & DJ Yk Mule - Dremo

...

Eba wa'mo to le shedibalabala

Eba wa'mo to le shedi gbangba (shey you dey hear)

Mo need omo to le shedibalabala

Eba wa'mo to le shedi gbangba

Shedibalabala

Shedibolobolo

Shedifalafolo

Shedi gbangba

Shedibalabala

Shedibolobolo

Shedifalafolo

Shedi gbangba

I never see nobody wey dey ball pass us

Inside club e don dey turn versus

When the bottles dey come na there you go find us (find us)

Fine girls, na hin dey beside us

Anu, Dami, Ogechi, Doyin

Azul, Casami, 42 izz going (shey you dey hear)

When I'm drunk I like to dey catch fun

I'm handsome I want a five-some

Help me tell person (person) (person)

Help me tell person (person) (person)

Tell person (person) (person)

To tell person

Nah enjoyment I like

I no kill person (person) (person)

I no kill person (person) (person)

Help me tell person (person) (person)

To tell person

Say nah woman I like I no kill person

Eba wa'mo to le shedibalabala (shedibalabala)

Eba wa'mo to le shedi gbangba (shedibalabala)

Mo need omo to le shedibalabala (shedibalabala)

Eba wa'mo to le shedi gbangba (shedibalabala)

Shedibalabala

Shedibolobolo (shedibalabala)

Shedifalafolo

Shedi gbangba (shedibalabala)

Shedibalabala

Shedibolobolo (shedibalabala)

Shedifalafolo

Shedi gbangba (shedibalabala)

Omo yi fun fact

I can't front I love back

She dey another table but I want her contact

Oneil I don shaq

Mo ti moti yo (mo ti moti yo)

Leg is shaking

Philomina banana come and take it

Follow me na

She cum all over my bedsheet

If she need bread I'm the bakery

Mo ti moti yo (mo ti moti yo)

Leg is shaking

Philomina banana come and take it

Follow me na

She cum all over my bedsheet

If she need bread I'm the bakery

Help me tell person (person) (person)

Help me tell person (person) (person)

Tell person (person) (person)

To tell person

Nah enjoyment I like

I no kill person (person) (person)

I no kill person (person) (person)

Help me tell person (person) (person)

To tell person

Say nah woman I like I no kill person

Eba wa'mo to le shedibalabala (shedibalabala)

Eba wa'mo to le shedi gbangba (shedibalabala)

Mo need omo to le shedibalabala (shedibalabala)

Eba wa'mo to le shedi gbangba (shedibalabala)

Shedibalabala

Shedibolobolo (shedibalabala)

Shedifalafolo

Shedi gbangba (shedibalabala)

Shedibalabala

Shedibolobolo (shedibalabala)

Shedifalafolo

Shedi gbangba (shedibalabala)

Arrghhhhh I don jonze for you

I don high pass you my guyyyyy

(Shey you dey hear)

I don pop one thing

I like how I feel walaiiii (I swear)

For this barrrrr

For this barrrrr

Mo ti moti yo (mo ti moti to)

Leg is shaking

Cum all over my bedsheets

If she need bread I'm the bakery

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status