Loading...

Download
  • Genre:Afrobeat
  • Year of Release:2023

This song is not currently available in your region.

Lyrics

Wonder ft. Finest Boi - Sunny Blaize

...

See dem call me Sunny Blaize o

Eh...Finest Boi on this one o

(On this one o)

(Fire)

Ojo na re bi ana

Dem tell us say won o le gbo Orin wa mo

Open your ears,e ma teti ke gbo

Party scatter,gbogbo yin n sapamo

Rollercoaster awa ti bo

Every Friday,la fi n shaye for club

Dropping fire ke ma so kin ma gbo

Na who do am sebi na my God

Yea...Na God dey do all the wonder

If dem get outing,won a ma wa wa

If we dey go for street,won a ma boss wa

No be me na God dey do am(ahn)

Na God dey do all the wonder

If dem get outing,won a ma wa wa

If we dey go for street,won a ma boss wa

No be me na God dey do am(ahn)

Back then when I start that stuff (stuff)

Dem no wan see me for hood(hood)

Dem chase us awayyy

Dem no wan see us again

when I start that stuff (stuff)

Dem no wan see me for hood(hood)

Dem chase us awayyy

Dem no wan see us again

Praying for better days(days)

Finest Boi ti trabaye(ye)

Omo ti gbera tan an

Won ri wa won sapamo

Praying for better days(days)

Finest Boi ti trabaye(ye)

Omo ti gbera tan an

Won ri wa won sapamo

Na God dey do all the wonder

If dem get outing,won a ma wa wa

If we dey go for street,won a ma boss wa

No be me na God dey do am(ahn)

Na God dey do all the wonder

If dem get outing,won a ma wa wa

If we dey go for street,won a ma boss wa

No be me na God dey do am(ahn)

Sunny Blaize ana wey you no wan see

Omo kekere don dey pepper yin

I want to say thank you for hating me

Back then,ko si eni to gbo temi

Right now the boy don dey popular

My brain don dey settle like cold water

Smart shooter buh I no dey pull trigger

Dem know me for street as the gentle guy

Na God dey do all the wonder

If dem get outing,won a ma wa wa

If we dey go for street,won a ma boss wa

No be me na God dey do am(ahn)

Na God dey do all the wonder

If dem get outing,won a ma wa wa

If we dey go for street,won a ma boss wa

No be me na God dey do am(ahn)

Finest Boi

Fire!

Fiiireeee

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status