Trenches Lifestyle Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Trenches Lifestyle - Richie boy BBL
...
Oh yeah yeah
oh no
oh yeah yeah
Hustle very hard nobody to help oo
Living low-key life that's my dream o
Only thing wey dem dey do nah to hype you o
chrs:Shey I want my money
This life no be small thing oo
She no I love my mammy
She really cares oo
Bend down select no fit collect am this is vibe o
No one to cater nah me live my life hmmmn
Nobody to help nobody to care
Nah only me wey dey my lane
Nobody to help oo nobody to heeeelp
chrs:Shey I want my money
This life no be Small thing oo
She no I love my mammy
She really cares ooo
Lyrics by BBL