![My Story..(Hallow Be Thy Name)](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/05/29/1accecd8ecc847c49ad87cb50c5b9166_464_464.jpg)
My Story..(Hallow Be Thy Name) Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
This na my story huh huh
Is never been easy huh huh
Is never been easy
I thank Baba God for making it possible huh huh
Hallow be Thy name huh huh
Hallow be Thy name Our
Father hallow be Thy name huh huh
Hallow be Thy name Our
Father hallow be Thy name huh huh
Hallow be Thy name for Your goodness hallow be Thy name huh huh
Hallow be Thy name for Your kindness hallow hallow be Thy name
If no be Baba God tell me wetin I for do
For this my condition many things I no fit do
I just dey calculate but I no fit comprehend how I go take survive and take care of my poor mother
Each time I look at her hucking all over the street
Tears dey full eyes sey na me suppose dey the street
Oluwa hear my cry wipe away my tears Baba make I jubilate
As I dey sing to you
Hallow hallow be Thy name
Our Father
Hallow be Thy name
Our Father hallow be Thy name huh huh
Hallow be Thy name Our Father hallow be Thy name huh huh
Hallow be Thy name for Your goodness hallow be Thy name huh huh
Hallow be Thy name for Your kindness hallow hallow be Thy name
Because I disabled some people dey avoid me
I just dey pray to God make He vindicate me
Because e no be my choice to be in this situation
The kind of falling
The kind of crying
The kind of trauma
The kind of pain and shame that I've been through
If no be Baba God me I for don give up
But my joy be sey
Oluwa is involve and that's why I'm saying
Hallow hallow be Thy name
Our Father hallow be Thy name huh huh
Hallow be Thy name Our Father
Hallow be Thy name huh huh
Hallow be Thy name for Your goodness
Hallow be Thy name huh huh
Hallow hallow be thy name
Some people dey ask me sey
How I take they use crutch?
Dem con dey think ahm sey
E no dey possible
But na Baba God na Him make ahm possible
Every day by day Oluwa dey intervene
I feel like dancing
I feel like clapping
I feel like jumping
I feel like hustling like before the incident
Me I no fit dull because I be hustler
But in any situation hallow hallow be Thy name
Our Father hallow be Thy name huh huh
Hallow be Thy name Our Father hallow be Thy name huh huh
Hallow be Thy name for Your goodness
Hallow be Thy name huh huh
Hallow be Thy name for Your kindness hallow hallow be Thy name
Ever since the incident
I've been doing nothing
It breaks my heart seeing myself doing nothing
As I con dey feel I be burden to my family
I should be the one taking care of my poor mother
But as I no get work because of my condition
Reverse con be the case
Huh I want to be useful to my very self
To my family and the society at large
But I can not achieve that without your assistance
Please I really need your support
Please I really need your assistance
In any way you can help to assist me
And may the Almighty God bless and keep you
Bless your family
Bless your handwork
Bless your business
Bless your going out and your coming in huh huh huh huh