Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2023

Lyrics

INTRO

Break your back,break your back ah

Break your back,break your back ah

Break your back,break your back Abena (Senior!)

Break your back,break your back ah

Break your back,break your back ah

Break your back,break your back Abena (Smart De Beatgod)

HOOK

Omalicha dance for me (me wanna see something)

The way your body come dey shake for me (shey you wanna kill person)

Mawusi do that dirty wine for me (me wanna chin chun chin)

The way you whine shey you dey fight Chinese (shey you wanna kill person)

CHUROS

Break your back Abena bam bam bella

(You suppose know say this love forever)

E sweet me die, i no deny am

VERSE I

Mmm!

Break ur back Abena girl make I see ur waist wine...

Girle don dey do too much o, amaŋ nla olosho but edey gimme all night...

Bamba billa, sweet Carolina, baby come wine ur waist Inna ma bimmer

Eh!..

Sen na wu yɛme der girl wu di wadie yi be kumio ɔdɔ ee...

Enti yen nfa nu bɔkɔ bɔkɔ sara o baby...

CHUROS

Break your back Abena bam bam bella

(You suppose know say this love forever)

E sweet me die, i no deny am

(You suppose know say this love forever)

Break your back Abena bam bam bella

(You suppose know say this love forever)

E sweet me die, i no deny am

(You suppose know say this love forever)

Break your back Abena bam bam bella

(You suppose know say this love forever)

E sweet me die, i no deny am

(You suppose know say this love forever)

V2

Yey..

Girle got me high on a low key

Anything I say she say okay

She no dey form too much she say babe, ɔdɔ e

Funawule nɛ me sha keni maŋ na nwu akima ama fo...

Shoddy got me feeling tipsy she dey wine her waist like ah pro...

She got me sing song like chin chug chi like say abi Chinese

Uh ye!

Baby come gbele body make ah slap that thing uh baby... yey...

HOOK

Omalicha dance for me (me wanna see something)

The way your body come dey shake for me (shey you wanna kill person)

Mawusi do that dirty wine for me (me wanna chin chun chin)

The way you whine shey you dey fight Chinese (shey you wanna kill person)

CHUROS

Break your back Abena bam bam bella

(You suppose know say this love forever)

E sweet me die, i no deny am

(You suppose know say this love forever)

Break your back Abena bam bam bella

(You suppose know say this love forever)

E sweet me die, i no deny am

(You suppose know say this love forever)

Break your back Abena bam bam bella

(You suppose know say this love forever)

E sweet me die, i no deny am

(You suppose know say this love forever)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status