Number Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Kodojo kodagba kodosu
Ojonlo ojonlo ojonlo sare ojonlo
Number number numbers
Number number numbers
Number number numbers
Number number ah eh
Number number number numbers
Number number number numbers
Number number number numbers
Number number number numbers
How many money weh we you get na numbers
Even the age weh you be na numbers
Omo the day wey you die, na numbers
Omo the day wey dem born you na numbers
So number mi Ko ma ja si le
Number Ko ma se wale
Number mi Ko ma ja si le
Number Ko ma se wale
See no be who sabi pass
No be who Dey chase pass
No be who Dey race pass
No be who Dey race pass
Say no be who get grace o
Sebi na God wey dey do update
Na him steady put me on a update o
Koma kan any body seh
Bi asen gbope
Ose Olorun ob'oju mi je
Koma kan any body seh
Bi asen gbope
Ose Olorun ob'oju mi je
Hey ayy ayy ayy ayy
Number number number numbers
Number number number numbers
Number number number numbers
Number number number numbers
How many money weh we you get na numbers
Even the age weh you be na numbers
Omo the day wey you die, na numbers
Omo the day wey dem born you na numbers
So number mi Ko ma ja si le
Number Ko ma se wale
Number mi Ko ma ja si le
Number Ko ma se wale
Say Everyday man a live
Say man a live man a survive
Everyday another chance
Another chance to be a man
Toripe is all in the numbers
You go know as e Dey be for you
Its all in the numbers
You go know wether you moving or not
Its all in the numbers
You go know wether things don Dey sup
Its all in the numbers
Number number number yo
Its all in the numbers o
Ko dojo ko dagba Ko dosu
Ojonlo ojonlo ojonlo sare ojonlo
Qhink mix