Loading...

Download
  • Genre:Afrobeat
  • Year of Release:2023

Lyrics

Sinner ft. Otega - Dolly HP

...

All the written things

Always dey make me sad and I wan know

Oh Lord of mercy show me the real way ( show the real way )

I got many many things wey dey bother my mind

Mama called me Dolly sit down

Make I tell you the real thing ( oh oh oh )

Nobody loves you (Nobody loves you)

You gahz to Hustle (You gahz to Hustle)

Buckle your shoes (buckle your shoes)

say no depression

Achieve your aims (achieve your aims)

Carry your cross alone

Bese re soro (Moba semi soro)

Put your hope on God

Focus on hustle brother no dey copycat (no dey copycat)

I'm addicted to good things me I know oh (me I know o oh oh )

Counting my blessings everything na overload (overload)

No matter what Oh Lord don't give up on me (oh no)

You know am a sinner ( am a sinner )

I think like a Judas

Family must to chop oh oh

You know say money long (oooooh no )

You know am a sinner ( am a sinner)

I think like a Judas

Family must to chop oh oh

You know say money long (oooooh no )


I got my mind on my business

I'm inso'money no sickness

So Dem go know me for this town

Kiloku taoti se

Emi o nki sere, emi o nki foh

Kori ma loshe mi ni onishe

I'm making money no new friends

So I'll never lose my chance

But I know very soon everything go be back again

Everyday am counting my blessings as I give thanks

And I dey thank God for my rich friends

I dey thank God for my guys wey dey hustle non stop

Very soon we go reach there

Cash out, Owo se koko

I Pass out, won ni ogbe koko

I can't Shout, can't Shout

Baba bless me make I stand out

You know am a sinner ( am a sinner )

I think like a Judas

Family must to chop oh oh

You know say money long (oooooh no )

You know am a sinner ( am a sinner)

I think like a Judas

Family must to chop oh oh

You know say money long (oooooh no )


Focus on hustle brother no dey copycat

I'm addicted to good things me I know oh

Counting my blessings everything na overload

No matter what Oh Lord don't give up on me

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status