Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Sway got an I

But you don't mind

Say you don't mind


I leave my phone on silent 'cause I'm too fresh, too fly, I no fit loose no guard (No guard)

Two phones too fresh two fly on God

Why you come dey gra gra

Why you come dey do like the maga

You know e suppose don dey enter

You know I suppose don dey ginger you


See suddenly, step in the club they are loving me

But e get small thing wey dey bother me

Caro dey fine but she no dey gree

Can't stop won't stop I'm on a running p

You want flex in my AMG

Last card check up you come check on me

Say you wan club in the VIP


Oroma baby

See you too fine you scatter my medulla

Say you dey low key

You wan dey form, me I find you for sambisa o

Oroma baby

See you too fine you scatter my medulla

Say you dey low key

You wan dey form, me I find you for sambisa o


So why you come dey form for me?

Where the kpa?

Kpa? Kpa e don come so

Wetin you no go drop for me

A million ways to show you're mine

So baby no go fight for me o

E be like say you don corny o

Baby no go do funny

E ma lo baby, ma pa mi o


See suddenly, step in the club they are loving me

But e get small thing wey dey bother me

Caro dey fine but she no dey gree

Can't stop won't stop I'm on a running p

You want flex in my AMG

Last card check up you come check on me

Say you wan club in the VIP


Oroma baby

See you too fine you scatter my medulla

Say you dey low key

You wan dey form, me I find you for sambisa o

Oroma baby

See you too fine you scatter my medulla

Say you dey low key

You wan dey form, me I find you for sambisa o

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status