MA STORY Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Back when I had nothing people dem say dey no know me
GrandMa and papa dey struggle every night so make we eat something
We dey waka 6 hours a day to the farm so make we get money
Now wey I day fo here now everybody say they want talk to me
Eh
Everybody try to dey act like sey they be ma friend
Back then when I had no money I was shoved in the back like am nothing
Now a day fo here I dey try to bring ma family
A go make them see the other side of life of money
money money money make life easy
Trust me I came from the other side without it
No money
Man no go lie dis life feels so good when you have it
Ma and Pa no go lie I dey try so make wuna feel it
Eh
money money money make life easy
Trust me I came from the other side without it
No money
Man no go lie dis life feels so good when you have it
Ma and Pa no go lie I dey try so make wuna feel it
When I came to Canada people
Talk and talk bout me when dey no even know ma story
Man no go lie some days it hurts but I had to deal with it
Such is life when u come to a place where you know no person
A dey waka 2016 tried to make some friends
Fell in love couple times but it no workout so I moved on
Finished highschool, live with friends, show ma pa sey a be a big boy
Struggled and struggled but it worked out thanks to God almighty
Hey
money money money make life easy
Trust me I came from the other side without it
No money
Man no go lie dis life feels so good when you have it
Ma and Pa no go lie I dey try so make wuna feel it
Hey
money money money make life easy
Trust me I came from the other side without it
No money
Man no go lie dis life feels so good when you have it
Ma and Pa no go lie I dey try so make wuna feel it
Life ain't easy y'all
Dis ma story man
Dance to ma story
Truth