Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Jzty, give dem

Show me love, show me love

My people you should show me love, show me

Show me love, show me love

My people you should show me love show me


Play my song I know you like it

Baby, no need to deny it

People talking, all backbiting

Who you be Him name na Jzty

I no Dey dull I'm up to something

I'm for real no be jonzing

Father's hoping, mother's asking, brother when's the next song dropping

See I got options baby you should know

Me I no go vex if you say I no go blow

Got a lot of feelings me I no Dey show

You go know me now if you no know before

Say, make you gimme benefit of a doubt

Give dem Give dem Jzty Give dem

If no know before

Una too Dey talk talk about ooh yh

Tell dem, when's the next song dropping

Shebi na me Dey for here Dey Jogodo

Jogodo Jogodo


Shebi na me wear the shirt and śokoto

Sokoto sokoto

Shebi na me Dey for here Dey Jogodo

Jogodo Jogodo

Shebi na me wear the shirt and sokoto

Sokoto Sokoto

Say, make you gimme benefit of a doubt

Show me love show me love

My people you should show me love, show me

Una too Dey talk talk about ooh yh

Show me love show me love

My people you should show me love show me

Gimme benefit of a doubt

Show me love show me love

My people you should show me love show me

Una too Dey talk talk about ooh yh

Show me love, show me love

My people you should show me love show me


I stand for all my niggas

Give them

To the ones wey support God go make you bigger

Tell dem

Oh na eh

I said I stand for all my ladies

We go still Dey pop and I still go pass you cigar

Shorties them know me wella

See I got options baby you should know

Me I no go vex if you say I no go blow

Got a lot of feelings me I no Dey show

You go know me now if you no know before

Say, make you gimme benefit of a doubt

Give dem, Give dem, Jzty Give dem

Una too Dey talk talk about ooh yh

Tell dem, when's the next song dropping

Shebi na me Dey for here Dey Jogodo

Jogodo Jogodo


Shebi na me wear the shirt and sokoto

Sokoto sokoto

Shebi na me Dey for here Dey Jogodo

Jogodo Jogodo

Shebi na me wear the shirt and sokoto

Sokoto Sokoto

Say, make you gimme benefit of a doubt

Give them If you no know before

Una too Dey talk talk about oh yh

Oh na na eh

Gimme benefit of a doubt

If you no know before

Una too Dey talk talk about oh yh

Oh na na eh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status