Stealth Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Damashee
Enu O se
I no get time dem eye service
Dem be coming at me but na dem sabi
I no settle for the dem fake love
Trana kill my vibe yeah
But I still stay strong
I no get time dem eye service
Dem be coming at me but na dem sabi
I no settle for the dem fake love
Trana kill my vibe yeah
But I still stay strong
Jejeli
I Dey run my race jejeli
When they see me dem ma frown
Dem wan shoot me in my head
No telling
Facing my fears' in the rain
I've been tryna defend your shelling
If you tryna kill my vibe, put me for your mind e go bust up your belly
Pay back Dey pain
Maybach in a plane
Fly round the world never see me on your radar
I'm on a stealth shit mo ti daleba
Payback Dey pain
May bach in a plane
Fly round the world never see me on your radar
I'm on a stealth shit mo ti daleba
Steady on my grind I ain't bluffing
Devil is a lie I ain't stopping
I've been on my shit the money I've been stacking
Success in sight ain't no capping
Life turn around but I never settle down
Working on my sound yeah music wear me crown
I no settle for dem fake love
Dem tryna kill my vibe yeah but me stay strong
Jejeli
I Dey run my race jejeli
When they see me dem ma frown
Dem wan shoot me in my head
No telling
Facing my fears' in the rain
I've been tryna defend your shelling
If you tryna kill my vibe, put me for your mind e go bust up your belly
Pay back Dey pain
Maybach in a plane
Fly round the world never see me on your radar
I'm on a stealth shit mo ti daleba